Uphawu lweYouVersion
Khetha Uphawu

Acts 1:4-5

Acts 1:4-5 PCM

Den wen e follow dem sidan dey tok, e kon kommand dem sey, “Make una nor leave Jerusalem, but make una wait for di tin wey my Papa promise wey I don tell una before. John dey baptize with wota, but e nor go tey wen God go baptize una with en Holy Spirit (wey go kontrol una life forever).”