Acts 1:10-11
Acts 1:10-11 PCM
As dem still dey look up as e dey go, two men wey wear white klot stand near dem kon sey, “Galilee pipol, na wetin make una stand der dey look heaven like dat? Dis Jesus Christ wey God don karry go heaven today, go still kom back di same way wey una si am dey go heaven.”