1
Deutronomi 7:9
Holy Bible Nigerian Pidgin English
So make una undastand sey, di Oga una God na en really bi God. Na en bi di God wey dey keep en kovenant for tazon generashon kon dey show en love wey nor dey end to doz wey love and dey obey en kommand.
Compare
Explore Deutronomi 7:9
2
Deutronomi 7:6
Bikos una dey holy and na di Oga una God bi una papa. From all di pipol wey dey di eart, di Oga una God don choose una to bi en own special pipol.
Explore Deutronomi 7:6
3
Deutronomi 7:8
But na bikos God love una and dey keep di promise wey E make with una grand-grand papa. Na dis make God save una with en strong hand wen una dey serve as slave for King Fero hand for Egypt.
Explore Deutronomi 7:8
4
Deutronomi 7:7
God nor choose una from en heart, bikos una plenty pass oda kountries or small pass oda kountries!
Explore Deutronomi 7:7
5
Deutronomi 7:14
For all di kountries for di eart, na una God go bless pass. Evry man and woman among una go get shidren and una animals go dey born too.
Explore Deutronomi 7:14
Home
Bible
Plans
Videos