Matiu 6:9-10
Matiu 6:9-10 PCM
“So make una pray like dis: “ ‘Awa Papa wey dey for heaven, wi praiz yor name, make yor Kingdom kom, make wetin yu wont, happen for dis world as e bi for heaven.