Matiu 11:4-5
Matiu 11:4-5 PCM
Jesus kon ansa dem, “Make una go tell John wetin una dey hear and si. Blind pipol dey si, pipol wey nor fit waka dey waka, God dey cure leper, deaf pipol dey hear, pipol wey don die, dey wake-up and poor pipol dey hear di Good News.