Luke 7:47-48
Luke 7:47-48 PCM
Make I tell yu, I don forgive dis woman en many sins, so en love don big well-well, but di pesin wey dem forgive small sin, en love go small.” Den Jesus tell di woman, “I forgive yu all yor sins.”