Jenesis 39:20-21
Jenesis 39:20-21 PCM
So Josef oga karry Josef go put for prison. Na only pipol wey di king arrest dey-dey for di prison where dem karry Josef go. But God dey with Josef kon show am as E love am rish and E make di pesin wey dey guide di prison, love Josef well-well too.