YouVersion Logo
Search Icon

Deutronomi 13:1-3

Deutronomi 13:1-3 PCM

May bi una get profet or doz wey dey si wetin go happen among una and dem kon show una signs and wonders, den wetin dem show una kon happen. If dem sey, “Make una kom make wi woship oda gods; gods wey una neva sey before.” Doz profets wey dey si wetin go happen, make una nor listin to dem, bikos di Oga una God go dey test una, to know weda una love am with all una mind and heart.