Wi nor dey sey wi go fit do all dis tins by awasef, but na God give us di pawa wey wi take do dem. Na God make us fit do dem, so dat wi go serve di new kovenant; dis nor bi di law wey dem rite, but na di one wey koncern God Spirit, bikos di law wey dem rite dey bring deat, but di Spirit dey give life.
Read 2 Korintians 3
Listen to 2 Korintians 3
Share
Compare All Versions: 2 Korintians 3:5-6
Save verses, read offline, watch teaching clips, and more!
YouVersion uses cookies to personalize your experience. By using our website, you accept our use of cookies as described in our Privacy Policy
Home
Bible
Plans
Videos