2 Korintians 1:21-22
2 Korintians 1:21-22 PCM
Na God make wi and una dey sure sey wi dey inside Christ. Na God choose us from odas and E don mark us as en own kon put en Spirit for awa heart, so dat wi go dey sure of all di oda tins wey E sey E go give us.