1
Psalms 32:8
Holy Bible Nigerian Pidgin English
God sey, “I go guide and take yu pass di best road for life. I go advise and wosh ova yu.
Compare
Explore Psalms 32:8
2
Psalms 32:7
Na God bi di place where I dey hide put and E dey protet mi from trobol. God surround mi with song and happiness from doz wey E diliver.
Explore Psalms 32:7
3
Psalms 32:5
So, I konfess all my sins kon stop to hide all di bad tins wey I dey do. I tell mysef sey, “I go konfess my sins to God.” And E really forgive mi!
Explore Psalms 32:5
4
Psalms 32:1
Di pesin wey God forgive en wiked ways and sins, make e happy!
Explore Psalms 32:1
5
Psalms 32:2
Yes, make doz wey God don forgive dia sins happy well-well; doz wey dey live betta life naw!
Explore Psalms 32:2
6
Psalms 32:6
So make evribody wey dey fear God pray to am as time still dey, so dat dem nor go sofa for judgement day.
Explore Psalms 32:6
Home
Bible
Plans
Videos