1
Psalms 30:5
Holy Bible Nigerian Pidgin English
Bikos en vexnashon nor dey tey, but en favor dey last forever! Even doh I kry for nite, I know sey joy go kom for morning.
Compare
Explore Psalms 30:5
2
Psalms 30:11-12
Naw, Yu don turn my sorrow to happiness. Yu remove di klot wey I take dey mourn kon wear joy for my body like klot, so dat I go sing praiz Yu and I nor go kwayet. So, I go tank Yu wey bi my Oga and God forever!
Explore Psalms 30:11-12
3
Psalms 30:2
My Oga God, I dey kry to Yu for help and Yu don make mi well.
Explore Psalms 30:2
4
Psalms 30:4
All of una wey dey fear God, make una sing to am!
Explore Psalms 30:4
5
Psalms 30:1
My God, I go praiz Yu, bikos Yu save mi and Yu nor let my enemies win mi.
Explore Psalms 30:1
Home
Bible
Plans
Videos