1
Matiu 4:4
Holy Bible Nigerian Pidgin English
Jesus ansa, “God word sey, ‘Nor bi only food man go take survive, but na with evry word wey God tok.’ ”
Compare
Explore Matiu 4:4
2
Matiu 4:10
Jesus ansa, “Komot here, devil! Bikos God word sey, ‘Na only God wi suppose to serve and woship.’ ”
Explore Matiu 4:10
3
Matiu 4:7
Jesus ansa am, “God word sey, ‘Make yu nor try God wey bi yor Oga God.’ ”
Explore Matiu 4:7
4
Matiu 4:1-2
Di Holy Spirit take Jesus go inside wildaness make devil for tempt am. Afta Jesus don fast for forty days and forty nites, e kon dey hongry.
Explore Matiu 4:1-2
5
Matiu 4:19-20
Jesus kon tell dem, “Make una follow mi and I go make una katch pipol.” At wons, dem leave dia net kon follow Jesus.
Explore Matiu 4:19-20
6
Matiu 4:17
From dat time, Jesus bigin prish sey, “Make una turn from sin kom meet God, bikos God Kingdom don kom meet una.”
Explore Matiu 4:17
Home
Bible
Plans
Videos