1
Jenesis 29:20
Holy Bible Nigerian Pidgin English
So Jakob work for seven years to marry Rashel. But di seven years bi like seven days for en eye, bikos di way e love Rashel, strong well-well.
Compare
Explore Jenesis 29:20
2
Jenesis 29:31
Wen God si sey Jakob nor love Leah like dat, E kon make am get belle, while Rashel nor fit born.
Explore Jenesis 29:31
Home
Bible
Plans
Videos