1
2 Korintians 1:3-4
Holy Bible Nigerian Pidgin English
Make wi tank God wey bi awa Oga God Jesus Christ Papa, di God wey dey give mesi and konfort, E dey help us wen wi dey trobol, so dat wi go fit help odas thru di help wey E help us.
Compare
Explore 2 Korintians 1:3-4
2
2 Korintians 1:5
Just as wi sofa with Christ, na so too wi go get help from God thru Christ.
Explore 2 Korintians 1:5
3
2 Korintians 1:9
True-true, wi tink sey wi go die. But dis happen so dat wi nor go just trust awasef, but wi go trust God wey dey wake pipol from deat.
Explore 2 Korintians 1:9
4
2 Korintians 1:21-22
Na God make wi and una dey sure sey wi dey inside Christ. Na God choose us from odas and E don mark us as en own kon put en Spirit for awa heart, so dat wi go dey sure of all di oda tins wey E sey E go give us.
Explore 2 Korintians 1:21-22
5
2 Korintians 1:6
If wi sofa, na for una good and salvashon; if wi dey okay, den una go fit bear di kind sofa wey wi bear.
Explore 2 Korintians 1:6
YouVersion uses cookies to personalize your experience. By using our website, you accept our use of cookies as described in our Privacy Policy
Home
Bible
Plans
Videos