Den God sey, “Make wi kreate human being like Awasef, just as wi bi, so dat dem go bi oga ova di fish dem for sea and di birds for di sky, plus di kattles and ova di whole eart plus evritin wey dey inside.” So God kon kreate human being like ensef; as God bi, na so E kreate dem; both man and woman, na-im E kreate.
閱讀 Jenesis 1
分享
對照全部譯本: Jenesis 1:26-27
收藏經文、離線閱讀、觀看教學短片,以及更多內容!
YouVersion 使用 cookie 來個性化你的體驗。使用我們的網站,即表示你接受我們按照我們的 私隱政策所述來使用 cookie。
主頁
聖經
計劃
影片