Logo ng YouVersion
Hanapin ang Icon

Jenesis 1:9-10

Jenesis 1:9-10 PCM

God sey, “Make di wota wey dey under di sky gada for one place and make dry groun kom out.” And na so e kon bi. God kon koll di dry groun, “Land” and di wota wey gada, E koll am, “Sea.” God si sey e dey good.

Mga Libreng Babasahing Gabay at Debosyonal na may kaugnayan sa Jenesis 1:9-10