1
John 1:12
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
But evribody wey receive and bilive en name, e go give dem di rite to bi God pikin.
Linganisha
Chunguza John 1:12
2
John 1:1
Since wen di time start naim di Word dey and di Word dey with God and na God ensef bi di Word.
Chunguza John 1:1
3
John 1:5
Di lite dey shine inside darkness, but darkness nor gri with am.
Chunguza John 1:5
4
John 1:14
Den di Word kon shange to pesin and e stay with us for dis world. Wi si en glory wey show sey, naim bi di only pikin wey get korrect favor and trut, wey God send kom meet us.
Chunguza John 1:14
5
John 1:3-4
Na God make evritin and if to sey E nor make dem, dem nor for dey dis world at-all. Na inside am life dey and na dat life bi di lite wey pipol get.
Chunguza John 1:3-4
6
John 1:29
Wen day break, John si Jesus dey waka kom meet am, den John sey, “Make una look! Dis na di Sheep wey God send kom die, so dat God go forgive us awa sins.”
Chunguza John 1:29
7
John 1:10-11
E kom inside di world wey e make my ensef, but di pipol nor know am. E kom meet en own pipol, but dem nor wont am.
Chunguza John 1:10-11
8
John 1:9
Na Jesus bi di true lite wey go shine for evribody for dis world.
Chunguza John 1:9
9
John 1:17
Na thru Moses God give us di law, but God give us favor and trut, thru Jesus Christ.
Chunguza John 1:17
Nyumbani
Biblia
Mipango
Video