John 16:22-23

John 16:22-23 PCM

Na so e bi for una naw, bikos una heart dey heavy, but I go si una again and for dat time, una go dey happy and nobody go fit take di happiness from una. By dat time, una nor go ask mi anytin again. I tell una true word sey, anytin wey una ask my Papa with my name, E go give una.