1
Luke 24:49
Holy Bible Nigerian Pidgin English
I dey send wetin my Papa promise kom meet una. So make una stay for dis town until pawa go kom from heaven kon kover una.”
Sammenlign
Udforsk Luke 24:49
2
Luke 24:6
E nor dey here again, God don wake am! Una remember wetin e tell una wen e dey Galilee sey
Udforsk Luke 24:6
3
Luke 24:31-32
At wons dia eye open and dem kon know am. Den e vanish from dia front. Dem kon tell each oda, “No wonder e bi like sey fire dey burn inside awa heart wen e dey tok with us for road about God!”
Udforsk Luke 24:31-32
4
Luke 24:46-47
kon tell dem, “Na wetin dem rite bi dis, ‘Di Mezaya go sofa and e go wake-up from deat for di third day and dem go use en name prish give pipol make dem for turn from dia sin kom meet God and di prishin go start from Jerusalem.’
Udforsk Luke 24:46-47
5
Luke 24:2-3
Dem kon si sey dem don roll di stone komot from di grave mout, but wen dem enter inside, dem nor si Jesus body for der.
Udforsk Luke 24:2-3
Hjem
Bibel
Læseplaner
Videoer