Logo YouVersion
Eicon Chwilio

John 6:19-20

John 6:19-20 PCM

Wen dem don padol di kenu go rish about three or for mile, dem si Jesus dey waka on-top di wota dey kom near dem. Fear kon katch dem well-well. Jesus tell dem, “Na mi, make una nor fear.”