John 6:11-12
John 6:11-12 PCM
Jesus take di bread kon tank God. Den e divide am give di pipol wey sidan. E do di same tin with di fish. All of dem chop as dem wont kon beleful well-well. Wen evribody don beleful, Jesus kon tell en disciples, “Make una gada wetin remain, make anytin nor waste.”