Logo YouVersion
Eicon Chwilio

John 19:33-34

John 19:33-34 PCM

But wen dem rish di cross wey Jesus dey and si sey e don die, dem nor kon break en leg. But one soja kon take spear shuk di korna of en belle, den blood and wota kon dey rush kom out.