E nor get anoda god like Yu; Yu dey forgive yor pipol wey survive. Yu nor dey vex forever, instead, Yu dey happy to show yor pipol yor love wey nor dey end. Yes! Yu go sorry for yor pipol. Awa sins go dey under yor leg and Yu go trow dem go under di sea!
Read Mikah 7
Share
Compare All Versions: Mikah 7:18-19
Save verses, read offline, watch teaching clips, and more!
YouVersion uses cookies to personalize your experience. By using our website, you accept our use of cookies as described in our Privacy Policy
Home
Bible
Plans
Videos