Psalms 33:18-19
Psalms 33:18-19 PCM
But God dey guide doz wey dey fear am; doz wey bilive en love wey nor dey fail. E save dem from deat and keep dem alive wen honga dey.