Malakai 3:17-18
Malakai 3:17-18 PCM
Oga God sey, “Dem go bi my pipol. For di day wey I go kom judge di world, na dem go bi my own. I go sorry for dem, just as papa dey sorry for en pikin wey serve am. Den my pipol go si di difren between good and bad and between doz wey dey serve mi and doz wey nor dey serve mi.”