Luke 4:18-19
Luke 4:18-19 PCM
“God Spirit dey my body, bikos E don anoint mi make I prish Good News give poor pipol. E send mi make I prish freedom give pipol wey dey prison and make blind pipol for si. E still sey make I free doz wey dem dey opress and make I announce sey di time wen God won save en pipol, don rish.”