John 19:36-37
John 19:36-37 PCM
All dis tin happen to show sey, wetin dem rite for God word na true sey, “Dem nor go break one singol bone for en body.” And God word still sey, “Dem go stand dey sopraiz as dem dey look di pesin wey dem shuk en body.”