John 17:22-23
John 17:22-23 PCM
I don give dem di honor wey yu give mi, so dat dem go bi one just as wi bi one: I dey with dem and yu dey with mi, so dat dem go really bi one, just as wi bi one and di world go know sey na yu send mi and yu love dem, as yu love mi.

![[Uniqueness of Christ] Jesus' Unique Relationship John 17:22-23 Holy Bible Nigerian Pidgin English](/_next/image?url=https%3A%2F%2Fimageproxy.youversionapi.com%2Fhttps%3A%2F%2Fs3.amazonaws.com%2Fyvplans%2F34125%2F1440x810.jpg&w=3840&q=75)



