Deutronomi 1:30-31
Deutronomi 1:30-31 PCM
Di Oga una God go first go fight for una, just as una si evritin wey E do for Egypt and for di wildaness where E for karry us like man wey dey karry en pikin. Na like dis E dey do for evriwhere wey una go until una rish dis place.”