All dis tins dey kom from God wey make us en friends bikos of Christ and E still give us di ministry wey go make pipol bi en friend. So, bikos of Christ, God dey turn di world from en enemy, to en friend. E nor dey kount pipol sins against dem and E don give us di message wey go make pipol bi en friend.
Read 2 Korintians 5
Listen to 2 Korintians 5
Share
Compare All Versions: 2 Korintians 5:18-19
Save verses, read offline, watch teaching clips, and more!
YouVersion uses cookies to personalize your experience. By using our website, you accept our use of cookies as described in our Privacy Policy
Home
Bible
Plans
Videos