1
Matiu 9:37-38
Holy Bible Nigerian Pidgin English
Den e tell en disciples, “Wetin pipol go harvest plenty well-well, but di pipol wey go do di work nor plenty rish.” So, make una pray make di Oga God wey get di farm, send pipol wey go work for en farm, kom.
Compare
Explore Matiu 9:37-38
2
Matiu 9:13
Make una go learn wetin dis word mean: ‘Na mesi I wont, nor bi sakrifice, bikos na sinnas I kom save, nor bi good pipol.’ ”
Explore Matiu 9:13
3
Matiu 9:36
Wen e si how pipol plenty rish, e kon sorry for dem, bikos nobody dey to help dem and dem kon dey waka anyhow like sheep wey nor get who dey look dem.
Explore Matiu 9:36
4
Matiu 9:12
Wen Jesus hear wetin dem dey tok, e kon ansa dem, “Pesin wey well nor nid doctor to cure am, but na who nor well, nid am.
Explore Matiu 9:12
5
Matiu 9:35
Jesus waka go all di town and village, dey prish di Good News about God Kingdom for dia sinagog and dey heal difren diziz and pipol wey nor well.
Explore Matiu 9:35
Home
Bible
Plans
Videos