1
Malakai 4:5-6
Holy Bible Nigerian Pidgin English
Make una si, I go send Profet Elijah kom meet una, before God Judgement Day go kom. Wetin e go prish, go make papa setol with dia shidren and shidren go setol with dia papa. If not, I go kom skata and distroy di land.”
Compare
Explore Malakai 4:5-6
2
Malakai 4:1
Oga God sey, “True-true, Judgement day dey kom; e go kom like strong fire. All doz sturbon and wiked pipol go fall and dat day dem go burn die. Both dia rut and branches go burn finish.
Explore Malakai 4:1
Home
Bible
Plans
Videos