1
John 11:25-26
Holy Bible Nigerian Pidgin English
Jesus ansa am, “Na mi bi di resureshon and na mi dey give life. Anybody wey bilive mi go get life even if e don die and di pesin wey bilive mi for dis life, nor go ever die. Marta, yu bilive wetin I tok so?”
Compare
Explore John 11:25-26
2
John 11:40
Jesus tell am, “I nor tell yu before sey, ‘Yu go si God pawa, if yu bilive mi?’ ”
Explore John 11:40
3
John 11:35
Jesus kon kry.
Explore John 11:35
4
John 11:4
Wen Jesus hear di message, e kon sey, “Dis sickness nor go kill Lazarus. E go make God and en pikin get honor.”
Explore John 11:4
5
John 11:43-44
Wen e don tok dis finish, e kon shaut, “Lazarus, kom out!” Den Lazarus kom out, but di klot wey dem take beri am still kover en body. So, Jesus tell dem, “Make una luz di klot komot for en body, make e dey go.”
Explore John 11:43-44
6
John 11:38
Jesus sorry for dem again, den e waka go di grave. (Dis grave na big whole inside rock wey dem take big stone kover).
Explore John 11:38
7
John 11:11
Den Jesus tell dem, “Awa friend Lazarus dey sleep, but I won go wake am up.”
Explore John 11:11
Home
Bible
Plans
Videos