1
Jeremaya 33:3
Holy Bible Nigerian Pidgin English
“Koll mi wen yu dey pray and I go ansa yu; I go tell yu great and wonderful tins wey yu nor know about.
Compare
Explore Jeremaya 33:3
2
Jeremaya 33:6-7
But I go heal di town and en pipol kon make dem well again. I go give dem peace forever and dem go dey save. I go make Israel and Judah pipol prosper and I go build dem as dem bi before.
Explore Jeremaya 33:6-7
3
Jeremaya 33:8
I go forgive dem dia sin. Yes! I go forgive dem all di sin wey make dem go against my kommand.
Explore Jeremaya 33:8
YouVersion uses cookies to personalize your experience. By using our website, you accept our use of cookies as described in our Privacy Policy
Home
Bible
Plans
Videos