I go really bless yu kon make yor shidren-shidren plenty well-well and nobody go fit kount dem, just as nobody fit kount stars for sky or di san-san wey dey near river. Yor shidren-shidren go take all di tins wey bilong to dia enemies. Bikos yu don obey mi, evribody go get blessing, bikos I go bless yor shidren-shidren.’ ”