1
Deutronomi 16:17
Holy Bible Nigerian Pidgin English
Evribody must give God as dem fit do rish and na akordin to how di Oga God bless dem rish.
Compare
Explore Deutronomi 16:17
2
Deutronomi 16:19
Make una nor judge anyhow or judge wetin una nor know. Make di judge dem nor take bribe from pipol, bikos bribe dey blind wise pesin eye kon spoil betta pipol mind.
Explore Deutronomi 16:19
3
Deutronomi 16:16
For evry year, evry man for Israel go dey celebrate dis three feast: Bread wey nor get yist, Harvest Feast and Shelta Feast. For each feast, evribody must karry gift kom give di Oga una God for di place wey E choose.
Explore Deutronomi 16:16
4
Deutronomi 16:20
Make una judge well, so dat una go stay long for di land wey di Oga una God dey give una.
Explore Deutronomi 16:20
Home
Bible
Plans
Videos